Music: Googleboi ft Slove - Ebi God Wey Dey Blow Person
Airmax talented Rapper, Googleboi serves up a massive single titled “Ebi God Wey Dey Blow Person” under his imprint Airmax Record.
Googleboi’s new song “Ebi God Wey Dey Blow Person” features the World best, Slove who did justice to the groovy beat.
The song serves as his debut for the year and a follow-up to his previous project, “Showbiz” released last year.
Listen and share your thoughts below:
Listen via AudioMack
Song lyrics
Intro
Abeg
Papa God na your hand I dey oo
You no as e dey be nah
Chorus
Baba God bless me yo
As I dey hustle everyday iyo
Show me the way iyo
No let my time make e pass me yo
Hook
Na money I dey find
I want to pay my tithe, I want to pay my offering
Na money I dey find
When they the do donations, I no go tell them story
Na money I dey find
I want to pay my tithe, I want to pay my offering
Na money I dey find
When they the do donations, I no go tell them story
Bless me X5
Baba God na your hand I dey oo
Bless me X5
Oluwa show me the way
Bless me X5
Baba God na your hand I dey oo
Verse 1
Oluwa throw me rope make I climb meet you
Make we discus somethings wet e no please you
Baba God e no easy for this earth wey we dey
E get some big big issues like this wey we dey face
Jehovah, when you go pure your blessings
When you been say you go open Windows of heaven
Shower me all the blessings wey dey inside
Sotele I no go even get space self to keep am
Haba! You wey dey make way when way no dey
You wey dey pay all my bills when me self no pay
Las las make everybody get money
Who get pass my brother e no concern me
Abeg
Chorus
Baba God bless me yo
As I dey hustle everyday iyo
Show me the way iyo
No let my time make e pass me yo
Hook
Na money I dey find
I want to pay my tithe, I want to pay my offering
Na money I dey find
When they the do donations, I no go tell them story
Na money I dey find
I want to pay my tithe, I want to pay my offering
Na money I dey find
When they the do donations, I no go tell them story
Verse 2
They say pikin wey wash him hand clean go chop with king
I Don wash my hand since with OMO and Kline
Who go better go better na dey e go tay
Las las Ebi God Wey Dey Blow Person
The problem be say we too pompous
The money never come we Don the carry shoulder up up
How you want stop poverty when you saby drink
You the form holy holy when you saby Sin
We all na human I konow we too the like money
We be like tortoise, tortoise wey too the like Koni
We the pray to papa God wey the bless person
Las las Ebi God Wey Dey Blow person
We all na human I konow we too the like money
We be like tortoise, tortoise wey too the like Koni
We the pray to papa God wey the bless person
Las las Ebi God Wey Dey Blow person
Hook
Na money I dey find
I want to pay my tithe, I want to pay my offering
Na money I dey find
When they the do donations, I no go tell them story
Na money I dey find
I want to pay my tithe, I want to pay my offering
Na money I dey find
When they the do donations, I no go tell them story
Bless me X5
Baba God na your hand I dey oo
Bless me X5
Oluwa show me the way
Bless me X5
Baba God na your hand I dey oo
Outro
Abeg
As e dey be ehh
Googleboi
Slove
0 Comments